Monday, June 23, 2008

Chop Chair (Thank Choir for Tabenken.)

For Bamenda
We bin tanap far
When Papapol bin chop chair
Yi come for show we chair
Yi come sey yi don bring we shawa
We gree sey na trutrue shawa,
Dat one whey we Papa for up
Don put hand on top.
Spear grass grow for we foot
As we bin di think sey na good thing for stay put
Wait sey make de blessing
Come from dat shawa, we start di sing
Year dem come di pass
And then we see sey yi bin look we na like jackass
Since for we Mbe dem
Papapol yi one bin pass all dem
Dem carry yi go enter Ngumba house
Leave yi for carry all juju for dey go for yi house.
We Mbe dem don loss their voice
Like that ants dem whey bin loss their voice
After dem bin drink strong cough merecine
Today na we dey meng bicos we no get merecine.

07/02/08

No comments: